So we fit conclude say na her own okro mouth cause katakata for her first marriage, abi? We remember say di man beat am well well, konk her head join. No wonder, na okro mouth cause am.
Make celebrity publicists dey advise their clients make dem nor dey put mouth inside topic we dem carry zero over ten.
Di thing dey tire person. No be every topic you must get opinion on top. For many women wey don die inside violent marriage, dis kain yarn dey taste like devil piss.
0 comments:
Post a Comment